Episode description
Na 0-0 e finish for Elland Road. Arsenal dey lucky to comot with 1 point even with one man down.
Faithfulness dey disappointed, frustrated as e be like say Arsenal don return to dem default setting. Flyboy believe say we still need Mesut Ozil for dis team…
Produced by: @TonyDoeMedia
Jersey Plug: @TSGArena
#COYG #arsenalFC #pidgin #podcast #podsInNaija