![CONFAM ARSENAL FAN: DEMOLA ADELEKE - podcast episode cover](https://afripods-data.s3.amazonaws.com/episode/main_image/8a02b22e179a72752cc9f2ee463525d92606a5b9a86b7a14cb44456d7cd959fc.jpg)
Episode description
Meet Confam Arsenal Fan, Demola Adeleke.
Transcript:
Wetin Be Your Name…
My name na Demola Adeleke, I be Confam Arsenal Fan
When you turn Arsenal Fan?
I start to dey support Arsenal since 2003.
Wetin Be Your Proudest Moment As An Arsenal Fan?
My proudest moment as an Arsenal fan na de day wey Arsenal play Hull City for FA Cup Final on the 17th of May, 2014. Dat day be my proudest moment because say Arsenal dem win dat match after dem concede 2 early goals, Arsenal come back come win de match 3-2. And also, dem play dat match on my birthday wey be 17th of May.
Wetin Be Your Worst Moment As An Arsenal Fan?
My worst moment as an Arsenal fan na when Barca beat Arsenal for UEFA Cup final for 2006. I nogo fit forget dat Belletti goal…
Who Be Your Favourite Player?
My best player overall for Arsenal na Thierry Henry
Where You tink Say Arsenal Go Finish Dis Season For Table?
Arsenal go finish 3rd or 4th this season
Follow Demola on top Twitter
Connect With us:
Facebook: @upgunnersng
Twitter: @upgunnersng
Instagram: @upgunnersng
Email: upgunnerspodcast@gmail.com
Support:
Produced By: