![ARTETA, AUBA, COVID-19 [feat. @Angeell_Gabriel] - podcast episode cover](https://afripods-data.s3.amazonaws.com/episode/main_image/00f3d5e747e170a2dddbb65306704a4c1e97de95b932ec830013536757f9d34d.jpg)
Episode description
As we dey come to terms with the Covid19 pandemic, make e no be like say we leave una for junction. The Flyboy get some interesting perspectives on top wetin dey happen for Arsenal in the interim, We wish Coachie Arteta soonest recovery, we believe say we go beat this pandemic sooner than later too!