#WATARS REVIEW [feat. @Buchi_smallzy]
Sep 16, 2019•6 min
Episode description
Na 2-2 e take finish for Vicarage Road as Arsenal throway 2 nil lead manage survive onslaught of shots for second half!
Buchi dey vex, e dey para sake of say him believe say Unai Emery na fraud!
Chook ear put hear wetin remain!